Saturday 28 September 2013

The Man Caught With Human Head Sey e Won Use Am Do Bullet Proof Charm

The man that was gbap by police some days ago in Ibadan don confess sey the head wey him Digg from a grave na for bullet proof charm him wan use am for oo. Seyi Akirinola talk sey the head na from one mad woman wey dey stay for him area and die some days ago. Akinrinola whom was paraded with him friend Ajitoye Ogundeyi whom he talk sey na him inspire him to go cut the head.
Police arrested Akinrinola last Thursday when dem lay ambush for him after dey discover sey Akinrinola don cut a dead person head and him com hide the head on top the tree wey dey infront of his house to sun dry the head

2 comments:

  1. God go deliver us from this ritualist. You dey alive wahala, the person dead body no prob. You well o o or na mad person, no one is safe

    ReplyDelete
  2. tho no be him kill the person but he suppose rot for jail he won do bullet proof jazz to dey steal and kill people useless boi wey dey make dem dey abuse us

    ReplyDelete