Monday 2 September 2013

See how Psquare Dash One of thier Fan a Wrist Watch for Obodo Oyinbo



No be news again sey psquare dey tour America and Canada, Mama pidgin gather sey the two twins dey give their audience the best of wetin dey pay for. Psquare tweet for hin twitter say hin dash one of the fan him wrist watch. see another picture





No comments:

Post a Comment