Monday 9 September 2013

Go Back to Your Country or You No Go Enjoy Any Health Benefit From The Government because you are too fat... Newzealand Government Tell a South African Chef

The Government for Newzealand some weeks ago tell a south African chef Albert Buitenhuis wey dey live for the country make him go back to him country when him work visa expires because he his too fat to countinue to dey stay for their country. The man who is 130kg con carry the case go court where the court rule in his favour but with clause sey the government no go dey responsible for his treatment in anyway

No comments:

Post a Comment