Tuesday 10 September 2013

Which Kine Thing Be This 27 Years Old Son Rape him Mama



A 27year old pikin Akintunde Omotehinde Don rape hin 60years old Mama. The Prosecuting lawyer sey the incidence  happened on August 23 for Ekiti state. Although some believe sey na for juju the boy won use am do some people also talk sey The boy dey show some sign of madness. The son also injure one OJO when hin try to prevent him from raping him mama. Meanwhile the magistrate Don remand him for prison pending the conclusion of the investigation.

No comments:

Post a Comment