Thursday 5 September 2013

Na Me Start Azonto .... Sarkodie


Everybody  Know say Azonto started for Ghana.  And we also Know say Na Ghanaian musician Fuse wey make am popular but Another Ghanaian musician  Sarkodie Don insist sey Na him created  Azonto oo and na him first sing am for hin song. Mama pidgin no know if na true Sarkodie dey talk oo

No comments:

Post a Comment