Thursday 12 September 2013

President Jonathan Don Reward Blessing Okagbare With Cash of 3M Naira

Yesterday president Jonathan con reward Blessing Okagbare for her performance at the atheletics game wey shele for Russia. Blessing wey win two medals for Russia One silver for long jump and another bronze for 200m race. Jonathan said as from now hin government no go take sport matter with small hand again. Jonathan com reward am with a cash reward of 3million and another 3.5million for her coach. Blessing Olagbare thanked Jonathan and talk sey if dem dey encourage youth for sport dem go.dey win a lot of laurel for Naija

No comments:

Post a Comment