Friday 6 September 2013

Finally Femi Fani Kayode Swallowed Back Him Former Statement sey him don Totori Bianca Ojukwu Before

Final finally Femi Fani Kayode through hin Lawyer Rotimi Akinola talk sey Him client Femi Fani Kayode Don swallow back him previous statement wey hin talk sey him don totori Bianca Ojukwu before she marry General Ojukwu.
Fani Kayode talk sey he dey hard for him to belief sey Mrs Ojukwu fit talk sey dey never meet before but him talk sey all the previous statement wey hin Don make about Measure Ojukwu hin Don withdraw am back. Mrs Ojukwu finally win.

No comments:

Post a Comment