Thursday 12 September 2013

Police No Allow Gov. Rotimi Ameachi To Enter River state Government House for 45 minute


 Police in Port Harcourt no allow the convoy of the Rivers State governor, Rotimi Amaechi from using one of the two entrances to the government house earlier today. The police stop Amaechi and his convoy as they wan enter through the Fortes road entrance they com block him with  by four truck loads of policemen led by several senior officers. The policemen talk sey dem dey act on other from aboveoo.
Ameachi con later come out from hin vehicle and speak with the police officers. but dey talk sey dem go only leave when dey receive order from Abuja. Ameachi com wait for 45minute before him and his convoy com finally turn and go pass another way.


This is to show sey power pass powerooo

No comments:

Post a Comment