Thursday 19 September 2013

Weting we go call This? See The Lady Dem Naked After She Cut Her Friend With Blade For Face


The sad tori happen for Markudi Benue state Nigeria when two friends com turn enemy of themselves. Na two fashion of the tori Mama Pidgin get oo somebody talk sey the girl cut him friend face because the him friend go sleep with the sugar daddy wey she introduce to her. Another Eye withness talk sey The lady cut her friend face Because the friend abuse her  mama sey her mama na witch. 

But trust Naija Guys, Immediately the thing happened dem quikly naked the girl wey cut her friend, I personally think wetin dem do is bad oo dem no suppose to have naked the girl, dey for just take her go the nearest police station at let the law take it course.




No comments:

Post a Comment