Thursday 12 September 2013

Colombia Government don Arrest A woman with Fake Pregnant Bele Wey contain Cocaine

The government of Colombia Don gbap a woman for their Airport for carying Cocaine Inside a Fake pregnant bele. The woman wey dey travel to Toronto was stop by a police woman for airport, the police con ask how many month she don dey pregnant but the fake pregnant woman no fit respond well instead na fight she won fight. Na him make the police woman to detain her and search her well before dey com later find sey she's pregnant of cocaine. They sey the cocaine is 2kg and what a market value of 34000 pounds. The woman fit go for 8years in prison

No comments:

Post a Comment