Monday 2 September 2013

For Pipul Wey Dey Use iphone and Android, Make You Dey Expect BBM this Month


BBM Logo

Blackberry messenger (BBM) go dey available for other smartphones before the end of this month. According to Blackberry CEO, Thorsten Heins, talk sey Blackberry dey walk towards making BBM available to other platforms, mam pidging find out sey some smartphone manufacturers like Samsung don dey even advertice am for media sey make people dey expect am.  Mama pidgin reliable source gather sey before the end of this month hi go dey available for download. BBM na the pride of blackberry series of phone.

No comments:

Post a Comment