Friday 20 September 2013

Meet The First son of the Second Richest Person (Mike Adenuga) For Naija


His Name Na BabaJide Mike Adenuga He is a director at conoil him papa Oil Company 
He also get him own company  where he is the official importer of some particular brands wine to Naija click to see more pictures





9 comments:

  1. chair like father like son money gud no be small

    ReplyDelete
  2. Anonymous 18:40 Na true talk u talk money really good, But I hear sey this boy no be like him other siblings the boy na very gentle and quiet person

    ReplyDelete
    Replies
    1. an lie!na this one dey take drugs left n right.y u think say the papa no make a me right hand man.

      Delete
    2. Hmmm I no believe Wetin you talk oo Wetin I hear, many pipul don confirm sey the boy na gentle person oo. Dem even talk sey na him tell hin papa sey e wan be on his own... and I hear sey hin dey run him own company well well because him wine company na d largest for naija

      Delete
  3. Yes oh,mke him come toast me naa

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol..Anonymous 12:24 you forget to drop ur phone number for him maw incase e won toast u

      Delete
  4. Wia him dey now mama pidgin?

    ReplyDelete
  5. I hear say him dey bristol for uk na true?

    ReplyDelete
  6. abeg make una answer the last question o

    ReplyDelete