Tuesday 22 October 2013

Na Big Surprise For Wizkid In Abuja As He Perform To Empty Seat

No be news Again sey the Wizkid Abuja invasion Na flop. As people no com for the show. The show wey held on Sunday at the prestigious  international conference center Abuja no com witness better turn out of people.
Mama pidgin gather sey most people just dey com back from the sallah holiday and majority of the people don travel out of Abuja for the sallah break. The show wey suppose start for 5pm no start until 9.30pm Cos people no com for the show.
Wizkid com make statement for twitter. Sey the thing no bother him oo as long as him dey make him money

3 comments:

  1. Eiyah...poor him!!!Na so life be sha

    ReplyDelete
  2. Eiyah...poor him!!!Na so life be sha

    ReplyDelete
  3. Oyinbo talk for english, don't push the ladder u, used climbing up, u may need it on your way down. Na fans and God make wizkid, all of a sudden I'm head come big pass drum.o o ga o

    ReplyDelete