Monday 14 October 2013

Mothers Demonstrate In Abuja Over ASUU Strike

Mamas and Market Women  demonstrate in Abuja over the long ASUU strike wey don reach morethan three months, 

Dey talk sey make ASUU end the strike and go back to classroom dey sey dem don tire for there children wey dey for house oo den com talk sey if the strike no end dem go make everything more difficult for life..

No comments:

Post a Comment