Friday 18 October 2013

Femi Kuti And Saka To Appear in This Year MUSON Festival

This years MUSON festival go feature different artists like Femi Kuti and and Saka (Afeez Oyetoro)

The Musson Event na the event dem dey use to celebrate Music and theater in Naija. The event wey go shele between October 17 to October 27.
This year's festival na special one because dem dey use am celebrate 30 years of MUSON Festival

No comments:

Post a Comment