Tuesday 1 October 2013

Again? Another 3 Stowaway Teenagers Arrested at Muritala Mohammed Airport Lagos

Three teenagers where arrested at different time at the Muritala Mohammed Airport Lagos. The three boys too won cut commot from Naija oo. But like the stowaway child in Benin they gbap dem. The three teenagers are “Lateef Popoola from Ogun State; Amadi Joshua from Ebonyi while Ukpabio Onyedikachi is from Abia State.

According to the Police authority of the Airport who speek with punch newspaper talk sey dem arrest the teenagers at different time and they are handing dem over to their parents.
The police talk sey they catch Lateef at the tarmac after he don manage to enter and hide for inside one of the bus wey dey carry passengers to boarding.
While they catch the other two teenagers when dey enter the airport and dey ask for where plane wey dey go to Malaysia dey. The police talk sey after dey ask dem if dem get paper to travel to Malaysia the two boys talk sey dem no go get papperoo na him dem arrest them. But the three teenagers were handed over to their parents and their parent were advised to take good care of their pikin..

No comments:

Post a Comment