Tuesday 8 October 2013

21-year Old Precious Okeke Na The Person Wey Win This Year Miss Africa UK Pageant


Precious Okeke, Na omo Naija wey be ogbonge model wey dey for U.K, Precious try well well to win for this year 2013/2014 Miss Black Africa UK pageant, held at the Royal Regency Hall in east London.

By far the toughest contest since the inception of the pageant two years ago, Na 30 finalists dey this year from 17 African countries and they make am to the last stage.

Countries wey also get representative at the event na: Uganda, Zimbabwe, Kenya, Malawi, Equatorial Guinea, Cameroon, Guinea Bissau, Sierra Leone, Tanzania, Cape Verde, Ghana, Congo, South Africa and Senegal. Judges on the night included Adebayo Jones, Jenni Steele, Sporah Njau, Ini Edo, Kunle Lawani and choreographer Mr Fierce.

No comments:

Post a Comment