Tuesday 8 October 2013

Lord Chosen Headquarters Church Closed Down In Lagos.

The Lagos state government don shutdown the headquarters of the Lord’s Chosen and Charismatic Revival Church on Ijesha, Oshodi-Apapa Expressway, Lagos southwest Nigeria over environmental nuisance. The headquarters of The Lord’s Chosen is founded by Pastor Lazarus Muoka, who serves as the General Overseer of the church.

Officials of the Ministry of the Environment shut down the church on Sunday morning and prevented the worshippers from having their Sunday service usually attended by thousands of faithful.
Lagos state government officials talk sey dey no get better way to dispose human waste for the church and thus den dey create health menace for the people wey dey worship for the church.

Dey also talk sey because the church no far from a canal na inside the canal dem dey throwaway there human waste from members of the church.

1 comment:

  1. We too like fire brigade approach for this obodo naija. Why dem go embarase the church for sunday wey people go come worship? Their should have been prior warnings given to the church. Abi mosque no dey for fashola to close, this one na witch hunting

    ReplyDelete