Tuesday 19 November 2013

Is it True that This Is The Tallest Man In Naija?

People wey sabi this man talk sey na from very small boy the man don show sign sey e bi tall man. Some people talk sey na him be the tallest man in Lagos and probably na him tall pass for Naija. Agoro na him Nickname. Lol...

No comments:

Post a Comment