Tuesday 19 November 2013

Golden Eglet Assistant Coach Emmanuel Amuneke Slaps and Beat up International Football Agent of Iheanacho



 This one pass my understanding oo. The assistant coach of golden eaglet Emmanuel Amuneke engage in a fight with one American football agent Guiliano over golden eglet striker  Kelechi Iheanacho. Amunike talk sey the agent wan rip what he no sole from the player. Amuneke sey the man wan capitalize on the fact sey Iheanacho parent are old and illeterates. Meanwhile the agent com talk sey na help he wan help Iheanacho oo sey na two big clubs don show interest  to sign  him and dem don dey request for him he talk sey FC Porto and Manchester city don show interest in the boy and na Manchester city have better offer and na Wetin e com to Naija to do be dat.  But he no know why Amuneke com dey fight  him because in the first instance na Amuneke invite am come. 

2 comments: