Tuesday 4 March 2014

Abeg Make Una Forgive Me say I no Blog For Sometime Now Na Medical School Wahala cause Am ooo.



I Wan appreciate all my fans especially some  wey don send me alot of message sey why i no dey blog regularly again. Abeg make una forgive me na the spear time i no get again ooo. For People wey no Know the reason why i no dey blog like before again please make una pardon me na med school dey chop most of my time now.

for one of my fan wey dey send me email every week i really appreciate your message i promise not to stop blogging any spear time wey i get i go surely use am to blog

Thanks

MamaPidgin.

No comments:

Post a Comment