The man that was gbap by police some days ago in Ibadan don confess sey the head wey him Digg from a grave na for bullet proof charm him wan use am for oo. Seyi Akirinola talk sey the head na from one mad woman wey dey stay for him area and die some days ago. Akinrinola whom was paraded with him friend Ajitoye Ogundeyi whom he talk sey na him inspire him to go cut the head.
Police arrested Akinrinola last Thursday when dem lay ambush for him after dey discover sey Akinrinola don cut a dead person head and him com hide the head on top the tree wey dey infront of his house to sun dry the head
You Go Get The Latest Informate About People! Things! Event! In Nigeria Pidgin English, Latest and Funniest Comedy That Will Make You Laugh and Laugh Until You Forget You Name Make We Yarn!!! I Go Ginger Your Swagger and Swagger Your Ginger. Learn How to Speak Naija Pidgin
Saturday, 28 September 2013
The Man Caught With Human Head Sey e Won Use Am Do Bullet Proof Charm
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
God go deliver us from this ritualist. You dey alive wahala, the person dead body no prob. You well o o or na mad person, no one is safe
ReplyDeletetho no be him kill the person but he suppose rot for jail he won do bullet proof jazz to dey steal and kill people useless boi wey dey make dem dey abuse us
ReplyDelete