Monday, 16 September 2013

For all My Readers Wey Like Funny Pictures I Don Get Some For You

I won make my reader see the kine Risk most pipul dey take for this Ogonge world meanwhile, look and laugh until you forget your name

Papa We Never Reach where we dey go?
Click to see more


I am a superman

Dont Worry I Go Carry Am

Kai, Somebody don mess?

Papa Your Bike good Pass our school Bus


Oga wetin we do?

This Car You No go fall my hand

Commot for road oo My Brake no Sharp o!!!

just Hold on we don almost reach

My Dear wait nw, i never siddon well oo

Na me dey rule

No comments:

Post a Comment