You Go Get The Latest Informate About People! Things! Event! In Nigeria Pidgin English, Latest and Funniest Comedy That Will Make You Laugh and Laugh Until You Forget You Name Make We Yarn!!! I Go Ginger Your Swagger and Swagger Your Ginger. Learn How to Speak Naija Pidgin
Friday, 20 September 2013
Meet The First son of the Second Richest Person (Mike Adenuga) For Naija
His Name Na BabaJide Mike Adenuga He is a director at conoil him papa Oil Company
He also get him own company where he is the official importer of some particular brands wine to Naija click to see more pictures
Hmmm I no believe Wetin you talk oo Wetin I hear, many pipul don confirm sey the boy na gentle person oo. Dem even talk sey na him tell hin papa sey e wan be on his own... and I hear sey hin dey run him own company well well because him wine company na d largest for naija
chair like father like son money gud no be small
ReplyDeleteAnonymous 18:40 Na true talk u talk money really good, But I hear sey this boy no be like him other siblings the boy na very gentle and quiet person
ReplyDeletean lie!na this one dey take drugs left n right.y u think say the papa no make a me right hand man.
DeleteHmmm I no believe Wetin you talk oo Wetin I hear, many pipul don confirm sey the boy na gentle person oo. Dem even talk sey na him tell hin papa sey e wan be on his own... and I hear sey hin dey run him own company well well because him wine company na d largest for naija
DeleteYes oh,mke him come toast me naa
ReplyDeleteLol..Anonymous 12:24 you forget to drop ur phone number for him maw incase e won toast u
DeleteWia him dey now mama pidgin?
ReplyDeleteI hear say him dey bristol for uk na true?
ReplyDeleteabeg make una answer the last question o
ReplyDelete