Friday, 20 September 2013

President Jonathan Don Appoint Oyenka Owenu As Director National Centre for Women Development

Onyeka
President Goodluck Ebele Jonathan don approved the appointment of a legendary singer, Onyeka Onwenu, as the Executive Director/Chief Executive Officer of the National Centre for Women Development, NCWD, Abuja.

Oyenka was borne on May 17, 1961. Onyeka Onwenu na Ogbonge Nigerian singer, actress and politician. In 2006, she won the African Movie Academy Award for Best Actress in a supporting role.

before now na she be the chairperson of the Imo State Council for Arts.

She is expected to assume duties immediately.

SSS Don Kill 10 Men and Arrested 12 Other for Inside umcompleted building in Abuja

The Department of state security service (SSS) Don . Talk sey dem don storm a Boko Haram Hideout for Abuja around 12.30am this morning,  dey talk sey them receive intelligence report about Boko Haram Hideout. dem come storm the place unannounced this morning.

Meet The First son of the Second Richest Person (Mike Adenuga) For Naija


His Name Na BabaJide Mike Adenuga He is a director at conoil him papa Oil Company 
He also get him own company  where he is the official importer of some particular brands wine to Naija click to see more pictures

See List Of Asset Owned By James Ibori Plus Picture of Hin Billion Naira Mansion for Abuja


Ibori sentenced In U.K.
Make una see the list of assets linked to james Ibori wey he steal from him pipul when him be governor. Ibori dey serve 6years jail term for UK for and if him accept wetin the government of U.K dey tell am sey dem go seize all him property Ibori go leave prison by December 2016 but if him no accept he go spent more than that. see complete list of the asset he stole and picture of his mansion In Abuja after the cut

Thursday, 19 September 2013

Weting we go call This? See The Lady Dem Naked After She Cut Her Friend With Blade For Face


The sad tori happen for Markudi Benue state Nigeria when two friends com turn enemy of themselves. Na two fashion of the tori Mama Pidgin get oo somebody talk sey the girl cut him friend face because the him friend go sleep with the sugar daddy wey she introduce to her. Another Eye withness talk sey The lady cut her friend face Because the friend abuse her  mama sey her mama na witch. 

I No Go Resign I dey Kampe Ngozi Iweala Tell people wey Sey She Should Resign

The Naija Finance Minister Ngozi Iweala talk for pidgin English sey she dey kampe and she no go resign as some people dey talk sey make she resign. Ngozi talk sey she no dey resign oo that the Naija economy wey she dey manage dey grow very well why she go come resign. She sey one of her priority na to create jobs and she don dey create the job that since she don become minister she don create more than 2.2 million jobs and dem still dey create more job, sey there is no reason for her to resign

Wednesday, 18 September 2013

Nigeria Customs Service don Catch a Container Loaded with Guns


Report wey just reach Mama pidgin talk sey the PTML port Command of the Nigeria Customs Service Don Catch and seize a container loaded with Guns More details to follow later...

Tuface dey celebrate him birthday today, 2Baba turn 38 today

Niaja International music sensation dey celebrate him birthday today. Happy bye day Tubaba from mama pidgin. See Wetin him wife talk for twitter.

Jay Z and Beyonce Sacked Body guard Finally Shot and killed by Police

The Body guard wey dey always guide Jay z Beyonce and their child Norman Oesterbrook don finally die. Although Jay z don formerly sack the Guy some few months ago because dey found out sey the body guard  carry ashewo (prostitute) for him room when he suppose dey for duty protecting them. After dem sack the giant Norman he no fit get another job because no body trust am again. The guard com dey suffer from depression and drug addiction. The recent incedent wey lead to his dealth occur when Norman break into a lady  house naked and after dem discover sey him don swallow plenty drug the lady who quickly inform police. Norman was shot by the police for chest after and him loss his life immediately. 

Tuesday, 17 September 2013

Nigeria Army don Kill Ombatse Leader for Nassarrawa State

Soldiers don kill the leader of notorious Ombatse group, and also arrested some of its members. The Ombatshe group was responsible for the killing of 30 people for the community among whom where security oprerative that included mostly police and SSS officials

My Problem No Be Drug Na Spiritual Majeck Fashek Open Up

In a recent Interview wey Majeck Fashek granted for the lunch of his new album tittle Gangsta Rasta, Majeck talk sey him problem no be drug addiction oo sey na spiritual, but God don dey help am deal with am. He talk sey him break some mystical oaths but God his now helping him.
A lot of people believe that your present condition is not unconnected with drug addiction?
I don't use drugs. I only have spiritual problem and God is helping me to solve it. Jesus is good.
I don't know how the spiritual problem began; all I know is that Jesus is helping me to deal with it.
You met mystics abroad and could this have been the problem?
Yes, I met many mystic men in US. I met Indian mystics, Chinese mystics, American mystics,  Japanese mystics. I met a lot of mystics there. You know in the mystical world, you have to keep the rules. When you make a vow, you have to keep the vow. You don't break a vow. And that is what affected me really. I
broke some vows.
But there has to be a solution?
That is why I am telling you, I am not dead. Jesus Christ is helping me. What solution do you want me to bring? Jesus Christ has helped
me to break the vow.
What is your state financially?
Nigerian artistes are suffering. All the artistes you see, it's all about hype because they don't get royalties. I get royalties every month from my radio play in America. The amount varies and builds up every month, that's why I survive. But Nigerian musicians don't get royalties.

You Think You sabi Book? Meet The Man With 29 University Degrees

His Name na Mike Nicholson he has 29 different university degrees. Mike na 71 years old and he don spend more than 50years reading and getting university degrees.

Mike get one Bachelor degree, 2 Associates degrees, 22 Masters Degrees, 4 Specialist degree and one Doctorate degree. And his degree na through going to class oo non of them come from honourary award. 9 of his masters degree is from Michigan state university.  Mike talk sey him no dey take online degree and his wife don seriously helped him with his education his wife too get 7 degrees.

Mike still dey pursue him  30th degree and talk sey him go stop when he get the 34 degree.
Mama pidgin want somebody from Naija to compete with this man... we sabi book for Naija nw.

Monday, 16 September 2013

See More foto of davido concert at O2 Indigo London

Davido Rock for London Indigo on sunday e give his fans more than what they all want. Report Sey immediately Davido start to dey sing Skelewu Everybody for the hall Just start to dey dance and shout...
see foto of Davido

more foto after the cut

For all My Readers Wey Like Funny Pictures I Don Get Some For You

I won make my reader see the kine Risk most pipul dey take for this Ogonge world meanwhile, look and laugh until you forget your name

Papa We Never Reach where we dey go?
Click to see more

Nigeria Woman Don Give Birth for Inside Plane Wey Dey Travel Go London

One Naija Woman don born for inside Arik plane wey dey travel go London. The plane com stop halfway  for road sori for air to attend to the mama wey just born. Na emmergency landing the plane do for palma airport in Spain. Report sey na for air the woman dey labour na him come make the cabin crew to announce for help for any doctor wey dey among the passengers. Two doctor take delivery for the woman but dem advice the pilot to stop for the woman to receive treatment Cos she too dey bleed after delivery. Report sey the new mama and her new pikin dey for perfect condition and dem both dey for Spain as the plane take other passenger to london. In the maentime Arik air don talk sey if dem discover sey the woman present fake medical report about are pregnancy dem go Sue d doctor wey sign for the woman.

Pipul of Wall Street Make Una dey expect Naija President Goodluck Jonathan

Report just reaching mama pidgin table sey. Na President of Naija Dr Goodluck Ebele Jonathan go ring the closing bell of the New York Stock Exchange on the 23rd of this month. The report further sey that president Jonathan go land for America with his delegation of Naija economic team lead by coordinating minister for the Economy Ngozi Okonjo Iweala and some other ministers. President Jonathan go also meet president of America Barrack Obama to know why Obama no come Naija when him travel to Africa. Abi him no know sey Na Naija be the giant of Africa?

No America Visa Lottery For Naija For year 2015

The United State department of State don Annouce say no visa lottery application from Nigerians will be accepted for 2015. The recent release by the State department talk sey  Nigerian don reach the limit of 50,000 set in the last 5yrs. Nigeria join 18 other countries wey no go also Participate.

Sunday, 15 September 2013

Go For Physchiatric Test Christian Association Of Nigeria (CAN) Tell ElRufai


CAN don Lambash Former minister of FCT Mallam Nasir Elrufai, CAN sey make Elrufai go to psychiatric hospital for serious mental examination, and dey give him seven days to mention the name of the person wey Elrufai talk sey dash Pastor Oritzajeafor plane.
 The statement which was  jointly signed by Head of TEKAN/ECWA Block in CAN, Rev. (Dr.) Emmanuel Dziggau, and CAN’s National Director (Research, Planning & Strategy), Elder Sunday Oibe.

See As Tuface Perform Live with Angelique Kidjo


Although this Picture done tey small I just jam am for my library See as Tuface and Angelique Kidjo Perform Live in Trinidad and Tobago.

This one Na real End time Things, A man Has Been jailed After admitting He Had Sex With A Goat


A 23 year Old man Robert New don Recieve 6 weeks jail sentence for having sex with a goat the young man who assualted the animal in a barn in Devizes, Wiltshire Initially talk sey na lie but later changed his plea.
Newman wey dey live for Pottern Road, Devizes was sentenced by North Witshire Magistrate court.

At the time of the assault Newman was the subject of an eight week suspended sentence for a burglary in August last year. Gail Chilcott, chair of the bench, activated the suspended sentence, which will run concurrently. No be small thing oo
Anna Humphreys, prosecuting, read a victim impact statement on behalf of the goat's owner - who was not named in court.
It read: "This person has cost us a considerable amount of money because we have had to install security cameras.
"We have also had to pay for vet's fees and antibiotics for the injuries sustained by the goat."
In mitigation Anne Ellery told the court Newman's actions were a "symptom of isolation rather than depravity".
"His delay in admitting the behaviour is because of the embarrassment and shame that went with it," she added.

Beyounce and Jay Z perform at Lebron James Wedding


Lebron James don marry his long time girlfriend Savananah Brinson yesteday . and na Beyounce and JaZ wey sing there . report sey Beyounce and Jay Z perform crazily in love together.

Mama Pidgin Sunday Uncommon Person For This Week Na Gani Fawehinmi (SAN, SAM)

Gani Fawehinmi Ogbonge lawyer

Gani Fawehinmi na house hold name for Naija but few youth for naija really know who this man called gani fawehinmi really is. I dey very sure sey as a Nigerian nobody go talk sey dey never hear the name Gani Fawehinmi before, but most young pipul of Naija dont really know who be Gani Fawehinmi. For today Gani Fawehinmi be Mama pidgin sunday uncommon person for Today. as

I dey Sleep With Aroud 5 to 6 Men A Week Including My Oga For Work... Bank Woman Open Up

The lady wey picture dey above don coffess sey she love sex like food and she dey sleep with not less than 5 to 6 different men a week. Her name na Ella and she dey work for one of the new generation bank for Naija.  she talk sey she love sex so much e be like food to am. Ella talk sey she like to the go Elegushi beach  Lagos for evening where she dey always see most of the pipul wey dey approach her. she say she no dey collect money for the sex wey she dey give because she no be prostitute she just dey enjoy the thin. She say men like to dey pretend the first dey they meet a woman instead of them to just open up sey they like sex dem go dey pretend.

No Be Small Thingoo Female Police Officer Molested And striped Naked For Onitsha

stripped naked

No be small thing at all at all as one female police officer, Inspector Tochukwu Offoegbu, was abused, molested and almost stripped naked by a dreaded wealthy man, who  slapped the Commissioner of Police last year.
The Man wey dem talk sey he get a big motor park for Onitsha dey above the law oo. The big man  tell the woman sey him go commot her from onitsha as he take commot one Archibong. As the

Mama Pidgin Qoute of The Day


Wetin Old Person Fit Sidon See,Small Pikin No Fit Stand See

English translation: What an elder can see sitting down, a young person cannot see – even when up-standing
Context: Wisdom comes with age. More often than not, elders have more experience and wisdom than the young