Monday 7 October 2013

See Gbege As Lizard enter Femi Kuti Jeep

No be small thing for this weekend oo as lizard mesteriously entered Femi Kuti Jeep as e dey drive along third mainland bridge Lagos

Femi talk sey the lizard wey show face all of a sudden, from the dashboard of the car, while he dey drive for top speed, and the lizard dey look at am like say e dey own am something  before the lizard come finally commot away... see Wetin Femi talk

“You know, it could have been a disaster if the lizard had run through my trousers, climbing to my private part. You can imagine how jumpy I could have reacted, trying to protect my manhood. Because, that to me is an important part of who I am, I can’t joke with it. Evil people could be at work,”.

Femi wey share his experience of the lizard at an event at the Mussoncenter talk sey e no go enter his Jeep back oo until dey help am find the lizard..

No comments:

Post a Comment