Everybody Know say Azonto started for Ghana. And we also Know say Na Ghanaian musician Fuse wey make am popular but Another Ghanaian musician Sarkodie Don insist sey Na him created Azonto oo and na him first sing am for hin song. Mama pidgin no know if na true Sarkodie dey talk oo
No comments:
Post a Comment