You Go Get The Latest Informate About People! Things! Event! In Nigeria Pidgin English, Latest and Funniest Comedy That Will Make You Laugh and Laugh Until You Forget You Name Make We Yarn!!! I Go Ginger Your Swagger and Swagger Your Ginger. Learn How to Speak Naija Pidgin
Monday, 19 August 2013
Na True or Na Lie JTF talk Sey Boko Haram Leader May for Don Die
We no Know person to con belief nowooo wether na JTF wey talk say Shekau for don Die or or Shekau wey release video for internet sey hin dey gidigba sey dey no fit kill am.
No comments:
Post a Comment